Jump to content

Pearl Amoah

From Wikipedia
Pearl Amoah
human
Ein sex anaa genderfemale Edit
Country wey e be citizenGhana Edit
Name wey dem give amPearl Edit
Family nameAmoah Edit
Place dem born amLa Edit
Languages dem dey speak, rep anaa signEnglish, Ga Edit
Ein occupationmodel, beauty pageant contestant, Christian minister Edit
Educate forLabone Senior High School, Parsons School of Design Edit

Pearl Amoah be Ghanaian former model den beauty pageant titleholder. She currently be ordained minister.[1] Na she be Miss Northern Region for 1994 insyd, Miss Ghana Universe for 1996 den Miss Ghana International pageant for 2015 insyd.[2][3] She san win Africa Ebony model of de year for 1999 insyd. For 2000 insyd, dem give am de best choreographer of de millennium award for de Millennium Excellency Awards. She model for United States, Paris, London, Germany, Ivory Coast den Ghana.[4]

Ein Initiatives[edit | edit source]

Na she establish PAF Outlet wey be de first boutique wey go keep focus for Ghanaian fashion brands per.[2] For 1999 insyd, she open Fashion House. She san get PearlProjects wey dey showcase her creativity and design prowess. Na she introduce the Ghana Fashion Week wey dem dey organize every year for elite fashion designers for Africa make dem san gather plus appreciate demma craft for 2001. She san launch her own line Pearl for 2004. Na for dat same year wey she join forces plus JP Miller wey dem come launch JosephPearl brand. De following year, dem open dema first boutique for Soho, New York insyd.[4]

Ein Career for modeling insyd[edit | edit source]

She don model for fashion brands like Roberto Cavalli, Vivien Westwood, Halston, Donna Karen, Alberta Ferreti, Ralph Rucci, Jakie Rogers, Armani, Valentino insyd. She get shoots from photographers like Peter Lindberg, Dewy Nicks, Marco Glaviano, Frank Otten den Gean-Luca wey dem be top people for de industry insyd. She san work for chaw magazines like Vibe, Paris Voici, Essence, Black Elegance, Marie Claire, Cosmopolitan, den Cosmo Girl.

Ein Education[edit | edit source]

She go school for Labone Senior High School for ein secondary education.[1] She collect ein bachelor's degree for Hospitality Management from Westbourne University wey dey London insyd. She san get diploma for Architecture & Interior Design from Parsons School of Design wey dey New York.[2]

Ein Life matter[edit | edit source]

She dey cam from La wey dey Accra, Ghana wey she be de only kiddie give ein mommy de late Madam Bernice Adjeley Adjei. She marry for 2008 insyd plus Mac Diamond Kodjo Emekor Nyamekor wey dem get three kiddies.[1][2]

References[edit | edit source]

  1. 1.0 1.1 1.2 "Pearl in the pulpit, Leaves runway to serve God". Graphic Online. Retrieved 2020-03-07.
  2. 2.0 2.1 2.2 2.3 "God At Work: Former Miss Ghana and Popular Fashionista, Pearl Amoah turns a reverend pastor". GhPage. 2018-07-16. Retrieved 2020-03-07.
  3. "Video: Former Miss Universe winner Pearl Amoah quits modeling to preach in trotro". The Independent Ghana. 2020-02-11. Retrieved 2020-03-07.
  4. 4.0 4.1 "Introducing Pearl Amoah". Modern Ghana. Retrieved 2020-03-07.